Them say love is blind buh I dey see am for your eyes
I know that you love me buh is seems that you are shy
O girl I go pick you out of trillions
Cuz I wan dey gum you like na chewing gum
Na you be the vibe if I dey sing song
Gimme Melody see no be ping pong
Young prince me na bad man
Me na shooting for your love like a soldier
Me na killing all the haters like a batman
Fight for your love me I dare Anthony Joshua
You dey blow up mi mind you dey rise up mi tempo
Dey for mi front as you lead I go follow
No procrastinating girl it's today not tomorrow
Wey me go see your parents take you home as mi own ooo
You dey blow up mi mind you dey rise up mi tempo
Dey for mi front as you lead girl I go follow
No procrastinating girl it's today not tomorrow
Wey me go see your parents take you home as mi own ooo
Tell me wetin dey your mind
Your guy no dey treat you right
Every day and every night
Na different scenes of fight
Dem say love is blind ooo buh I dey see am for your eyes oo
You get a Bobo buh he's no dey you right ooo
Day and every night you come be him punching bag ooo
So you wanting a guy wey go love you like your heart ooo

You dey high like me like marijuana
Killing me slowly like na fever
In any day in any weather
Me go stand by you like a pillar