Now I'm giving my testimony
And I'm giving them hits oh eh eh eh
Now I'm giving them everything oh oh oh oh
I don chop e money heh heh heh
My guy I'm allergic to poverty you say wetin
So I'm using my sense to dey gather the property
Like the statue of Liberty
So I be holding my destiny eh
Some people they bubble oh eh eh
I continue the struggle oh
The struggle dey double my hustle eh
Some people they bubble oh eh
I continue the struggle oh
Dey double my hustle yeah
Now I'm giving my testimony
And I'm giving them hits oh eh eh eh
Now I'm giving them everything oh oh oh oh
I don chop e money hehehe
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
Je mappelle chop money eh eh
It's good to be saving for rainy days naso
Life is so delicate oh oh ohohoh
So make una see me as evidence
Baba God na my confidence yes
His blessings are endless oh oh yeah
Some people they bubble oh eh eh
I continue the struggle oh
The struggle dey double my hustle eh
Some people they bubble oh eh
I continue the struggle oh
Dey double my hustle yeah
Now I'm giving my testimony
And I'm giving them hits oh eh eh eh
Now I'm giving them everything oh oh oh oh
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
Testing testing. 1 2 3 hey
Some people they bubble oh eh eh
I continue the struggle oh
The struggle dey double my hustle eh
Some people they bubble oh eh
I continue the struggle oh
Dey double my hustle yeah
Now I'm giving my testimony
And I'm giving them hits oh eh eh eh
Now I'm giving them everything oh oh oh oh
I don chop e money hehehe
Now I'm giving my testimony
I'm giving them hits oh eh eh eh
Now I'm giving them everything oh oh oh oh
I don chop e money hehehe
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh
I'm a testimony testimony my testimony
I don chop I don taste money eh