Am a big boy mi o humble ooooo
Stay in the place ma fumble oooo
Wetin you dey yan to n munble oooo
Ma fun n’ ifoti wa tumble oooo
I won know shey you dey craze ni
You you you don’t know your place ni
Abi you won chop disgrace niii
Owo yapa o yapa for everybody
Ona yapa o yapa eh eh everybody can flex
Omo yapa won yapa for everybody
Me and you no dey for the same category category
Me and you no share the same life story life story
Because emi nj’aye j’aye loo
Mo de le sh’omo sh’omo loo
Mo de le sh’omo sh’omo loo
As you see me so no be today I begin dey flow
E don tey wey I don dey singy sooooo
From amature na him I turn to pro
I turn to pro I don dey hustle oooo
Lagos to London to Mexico oooo
I dey s’ise kiri and collect my dough
Dats why I fit to joloff dey go joloff dey go ooo
Owo yapa o yapa for everybody
Ona yapa o yapa eh eh everybody can flex.
Omo yapa won yapa for everybody
Me and you no dey for the same category category
Me and you no share the same life story life story
Because emi n j’aye j’aye loo